Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 16:23 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

23 Make evribody for di eart sing to God! Make una always dey tok about en goodness and how E take dey save pesin.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 16:23
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Make una tell di world about en glory and di big-big tins wey E dey do.


Make una sing dey praiz God! Make una tok about di wonderful tins wey E dey do!


All of una wey dey fear God, make una sing to am!


All di good tins wey Yu do, I nor keep dem for my heart; but I don tok about as Yu dey faithful and yor pawa wey dey save pipol.


I go tell evribody about yor raitiousness and evriday, I go always dey tok about di pawa wey Yu take dey save, even doh I nor really fit esplain how e bi.


Miriam sey, “Make wi sing to di Oga awa God, bikos E don win big war; E trow di horse and doz wey dey ride am inside di sea.”


Make wi sing give God, bikos of di great tins wey E don do and make di whole world hear di news.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ