Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 16:21 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

21 God nor let anybody opress dem; instead, E ponish kings bikos of dem kon sey:

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 16:21
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But God kon send one bad diziz enter Fero house, bikos of Sarai, Abram wife.


But for dat nite, God kon appear to Abimelek for dream sey, “Na die yu won die so, bikos di woman wey yu take so, na somebody wife.”


But God kom meet Laban for dream for nite kon tell am, “Make yu mind wetin yu go tell Jakob, weda e dey good or bad.”


If I won wound yu, I go fit do am. But yor papa God tell mi yestiday nite for dream sey, ‘Make yu mind wetin yu go tell Jakob, weda e dey good or bad.’


If my papa God, Abraham God and di Pesin wey Isaak dey fear nor dey with mi, true-true yu for porshu mi go without anytin. God si my mind and di work wey I dey do with my hand, naim make am tok to yu yestiday nite.”


Dem dey waka from kountry to kountry and from town to town.


Na di reward for dia pride bi dat, bikos dem don curse di pipol wey bi Oga God own.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ