Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 16:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 Make una remember all di mirakles wey E do, en wonderful works and di way E take dey judge,

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 16:12
17 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

bikos na una bi Israel shidren-shidren; God savant; pipol wey kom from Jakob wey God don choose as en own!


Na-im bi di Oga awa God! Na-im dey judge di whole eart.


My soul, make Yu praiz God! Make Yu nor forget all di good tins wey E don do!


E dey make us remember en wonderful works, bikos awa God dey good and dey show mesi!


I dey shaut and tok about all di kommands wey Yu give us.


My God, na Yu bi my raitiousness and yor laws good well-well.


I always dey happy to dey learn yor rules and laws.


My God, I know sey yor laws nor dey bad or hard. Yu dey ponish mi, bikos e dey good for mi.


To fear God dey good, bikos e dey give pesin hope forever. God laws korrect and dem dey okay.


But my Oga God, I remember evritin wey Yu don do. I remember all di wonderful tins wey Yu do before.


Dem nor remember all di mirakles wey E do for Egypt; di wonders wey E do for Zoan field,


“Wen una son ask una for future sey, ‘Wetin dis tin mean?’ Una go ansa, ‘Na with mighty pawa God take komot us from Egypt where wi for bi slaves.


So Moses tell di pipol, “Make una remember today wey una komot from Egypt where una for bi slave. Dis na di day wey di Oga una God take una komot with en great pawa. So make nobody chop bread wey get yist.


Who fit know how God big rish? Who fit know how God wisdom and undastandin bi? Who fit esplain why God dey do wetin E dey do!


Den I hear one vois from di altar sey, “Yes, Oga God, yu wey get all pawa, yor judgement na true and dem korrect!”


bikos en judgement dey true and korrect. E don ponish dat ashawo wey spoil di world with en sins, as e dey sleep with who e nor marry and God don revensh am for Christ savants wey e kill!”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ