Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 16:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 Make una go meet God and E go help una! Make una always dey woship am!

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 16:11
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Make una boast about en name wey dey holy! Doz wey dey serve am, make una happy!


My Oga God, make Yu and di box wey dey show as yor pawa bi, enter and stay dis temple forever! Make yor priests si as Yu dey diliver pipol! Make doz wey dey obey Yu happy for di blessings and propaty wey Yu dey give!


Dis kind pipol dey go find and woship am, bikos na-im bi di Oga wey bi Jakob God.


Many pipol dey sey, “Who go fit show us wetin dey good?” So my God, make Yu smile for us.


Make God show us en favor and bless us! Make E always dey happy with us!


God dey pawaful as E dey kom from en temple. Israel God dey give pawa and strent to en pipol. So make all praiz bi en own!


E allow enemies karry en Kovenant Box kon give dem en glory.


As dem dey pass thru Baka Valley, Yu dey provide wota for dem, bikos Yu make rain fall full der.


So, make una go meet God and una nor go die. If una nor go meet am, E go kom on-top una like fire. Di fire go burn Bethel pipol and nobody go fit kwensh am or save una.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ