Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 15:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 From Merari family: dem koll 220 pipol and na Asaya dey lead dem.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 15:6
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

From Kohat family: dem koll 120 pipol and na Uriel dey lead dem.


From Gershom family: dem koll 130 pipol and na Joel dey lead dem.


Pipol wey dey sing, dey waka for en front; while di odas dey play dia instrument dey follow for back and yong girls dey play dia sheke-sheke.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ