1 Kronikles 15:24 - Holy Bible Nigerian Pidgin English24 Doz wey dem choose to blow trumpet for di Kovenant Box front na: Shebanaya, Joshafat, Netanel, Amasai, Zekaraya, Benaya and Elieza and all of dem na priests. Dem still choose Obed-Edom and Jehaya make dem dey guide di box too. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |