Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 15:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 David koll Priest Zadok and Priest Abiatar with six pipol form Levi tribe and dem bi: Uriel, Asaya, Joel, Shemaya, Eliel and Amminadab.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 15:11
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Zadok and Abiatar wey bi priest go dey der. So make yu tell dem evritin wey yu hear from di king palis.


Na Sheva bi di kourt seketry, while Zadok and Abiatar na priests


Zadok wey bi Ahitub pikin and Ahimelek wey bi Abiatar pikin, na dem bi priests. Na Seraya bi di kourt seketry.


Den Solomon tell Priest Abiatar, “Make yu dey go yor kountry for Anatot. Yu suppose to die, but I nor go kill yu naw, bikos na yu kare for di Kovenant Box wen yu dey with David my papa and yu follow am face all en trobols.”


Di king make Benaya di sojas oga for Joab place, den e put Zadok as priest for Abiatar place.


Zadok wey sabi fight well-well and 22 oda leaders for di family.


and from Uzziel family: dem koll 112 pipol and na Amminadab dey lead dem.


Na Priest Zadok and di oda priests dey serve for God house for Gibeon.


Ahitub pikin Zadok and Ahimelek wey Abiatar born, na dem bi priests, while Shavsha kon bi seketry for di kourt.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ