10 and from Uzziel family: dem koll 112 pipol and na Amminadab dey lead dem.
David koll Priest Zadok and Priest Abiatar with six pipol form Levi tribe and dem bi: Uriel, Asaya, Joel, Shemaya, Eliel and Amminadab.
From Hebron family: dem koll 80 pipol and na Eliel dey lead dem
Kohat born four sons: Amram, Izhar, Hebron and Uzziel.
Kohat kon born Amram, Izhar, Hebron and Uzziel;
Kohat shidren-shidren na: Amminadab, Korah, Assir,
Amram two sons na: Aaron and Moses and en girl pikin name na Miriam. Aaron get four sons wey bi: Nadab, Abihu, Eleazar and Itama.
Kohat shidren na Amram, Izhar, Hebron and Uzziel. (Kohat stay for one hundred and thirty-three years.)
Uzziel shidren na Mishael, Elzafan and Sitri.