4 Di shidren wey dem born for am for Jerusalem na: Shammua, Shobab, Natan, Solomon,
God send Profet Natan go tell David, “E get two men wey dey stay for di same town; one get money and di oda one poor.
Di shidren wey dem born for am for Jerusalem na: Shammua, Shobab, Natan, Solomon,
make yu go meet David kon ask am, ‘My king, yu nor promise mi sey, Solomon my pikin go bi king? How kom Adonijah kon bi king naw?’ ”
E ansa, “My king, yu use di Oga yor God name take promise mi sey ‘Yor pikin, Solomon go bi king afta mi and e go sidan for my throne.’
E ansa, “Yu know sey di kingdom suppose bi my own and evribody for Israel si mi as king. But na my broda kon bi king, bikos na so God wont make e bi.
Solomon love God and e follow wetin en papa David, tok. But e still dey kill animal as ofrin for difren altar.
David marry plenty wifes for Jerusalem and e born many shidren.
Ibhar, Elishua, Elpelet,
Jesse born David wey bi Israel pipol king. David born Solomon (wey Uraya wife bi en mama),
Eliakim na Melea pikin, wey bi Menna pikin, wey bi Mattata pikin, wey bi Natan pikin, wey bi David pikin.