13 E nor too tey before Filistia pipol go skata di valley again.
Den di profet go meet King Ahab kon sey, “Make yu go back go train yor sojas kon make plan, bikos Siria king go attack una again for di next rainin sizin.”
Wen Filistia pipol dey run, dem leave dia juju, so David orda en pipol make dem burn dem trowey.
Den David ask God again and E sey, “Nor attack dem from dis side, but go pass thru where di Balsam trees dey.
Filistia pipol go skata evriwhere for Refah Valley.