4 Wetin David tok, kon make di pipol dey happy.
Dem si wetin David do and all of dem happy well-well. Di pipol like evritin wey David do.
follow us go karry God Kovenant Box, wey dem abandon thru-out di time wey Saul bi king.”
So David gada Israel pipol from Shihor River for Egypt go rish Hamat, so dat dem go-go bring God Kovenant Box from Kiriat-Jearim.
Di king and all di pipol like di plan.
“If di king like and kare about mi and if e dey good for yor eye, make yu kommand yor ofisas make dem nor do di tins wey Haman, Hammedata pikin, from Agag, rite about all di Jew pipol for di kingdom.
Mikal wey bi Saul pikin, like David. Wen dem tell Saul wetin dey happen, en belle kon sweet am.