Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 13:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 God Kovenant Box dey Obed-Edom house for three monts, so God bless Obed-Edom family and evritin wey dem get.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 13:14
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But Laban sey, “If really sey I dey good to yu, den yu go stay with mi, bikos my spirit tell mi sey, God bless mi, bikos of yu.”


From dat time, Potifa make Josef as pesin wey go dey kare for evritin wey dey en house and God kon dey bless Potifa house. Bikos of Josef, God blessing dey for evritin wey e get, both for di house and for di field.


So David kon sey e nor go karry am go Jerusalem again, den e turn kon karry am go Obed-Edom house. Na Gat Obed-Edom from kom.


Dem still choose Obed-Edom wey bi Jedutun pikin and 68 oda men. Na Hosah and Obed-Edom dey guide di gate.


Wen God bless pesin, e dey get enough and nor-tin go make am regret.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ