Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 12:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 Ishmaya wey kom from Gibeon and e popula well-well, bikos e dey join “Di Thirty.” Jeremaya, Jahaziel, Johanan and Jozabad wey kom from Gederah;

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 12:4
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

One day, three of en strong sojas among di thirty kon go one rock where David dey stay near Adullam Kave, while some Filistia pipol dey Refah Valley.


Na Ahiezer and Joash wey bi Shemaah shidren, wey kom from Gibeah, bi dia kommander. Di sojas na: Jeziel and Pelet wey Azmavet born; Berakah and Jehu wey kom from Anatot.


Eluzai, Jerimot, Bealaya, Shemaraya and Shefataya wey kom from Haruf;


Na Obadaya pikin Ishmaya dey lead Zebulun tribe, while Jerimot wey Azriel born dey lead Naftali tribe.


Den Zekaraya wey Benaya born, God Spirit kon enter en pikin Jahaziel, for all di pipol present. Na Jeiel wey Matanaya born bi Benaya papa. Dem bi Levi pipol from Asaf family.


Shaaraim, Aditaim and Gederah (or Gederotaim) and dem bi fourteen big and small towns.


Wen di pipol for Gibeon hear wetin Joshua do to Jeriko and Ai,


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ