Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 12:39 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

39 Dem use three days take follow David chop and drink, bikos dia pipol give dem evritin wey dem wont.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 12:39
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

and Jakob offa sakrifice for di hill kon koll en men kom chop bread. Dem chop bread kon sleep for di hill dat nite.


Di pawa rod nor go komot from Judah and di pawa to take rule, go always dey en leg, until e go rish di pesin wey really get am and evribody go obey yu.


Judah men ansa, “Wi do am, bikos di king na one of us. So, wetin make una dey vex? Nor bi sey e don pay for awa food or give us anytin.”


kon give dem food. David kon give bread, rice and meat wey dem roast to evribody for Israel, den all of dem kon go dia house.


Dis na David strong sojas wey help and make en kingdom stand for Israel.


All dis men na sojas wey dey ready to fight. Dem kom Hebron kon make David king ova Israel pipol. In-short, evribody for Israel gri sey make David bi dia king.


Even dia neighbours; doz for nort wey dey far like: Issakar, Zebulun and Naftali tribe, still bring donkey, kamel and melu kon load dem with food, flour, fig, raisin, wine and olive oil. Dem still bring sheep, so dat di men go chop and Israel pipol kon dey happy more-more.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ