1 Kronikles 12:38 - Holy Bible Nigerian Pidgin English
38 All dis men na sojas wey dey ready to fight. Dem kom Hebron kon make David king ova Israel pipol. In-short, evribody for Israel gri sey make David bi dia king.
“My Oga God, make Yu remember sey I don serve Yu with all my mind and I dey always try to do evritin wey Yu wont make I do.” Den e start to kry well-well.