37 Doz wey kom from di oda side for Jordan River: From Reuben, Gad, and di half tribe for Manasseh: na 120,000 sojas wey karry difren weapon.
From Asher: na 40,000 sojas and dem dey ready for war.
All dis men na sojas wey dey ready to fight. Dem kom Hebron kon make David king ova Israel pipol. In-short, evribody for Israel gri sey make David bi dia king.
Naw, di land wey dey east for Jordan River, Moses divide am give two and di half tribe, but e nor divide any land give Levi pipol.