29 From Benjamin wey bi Saul tribe: na 3,000 men wey dey loyal to Saul before.
e take en men with am kon porshu Jakob for seven days. E katch am for di hill kountries for Gilead.
Abner still tok to Benjamin tribe kon go Hebron go tell David wetin Benjamin and Israel pipol agri to do.
Zadok wey bi Ahitub pikin and Ahimelek wey bi Abiatar pikin, na dem bi priests. Na Seraya bi di kourt seketry.
Dem kom from Benjamin tribe and na der Saul from kom. Dem sabi shot arrows and trow stones well with dia two hand.
From Efraim: na 20,800 popula men for dia village.
Na Kemuel pikin Hashabaya dey lead Levi pipol, but na Zadok dey lead Aaron shidren-shidren.