27 Doz wey follow Jehoiada kom from Aaron family na: 3,700 with
Den for di sevent year, Jehoiada wey bi di priest kon send message sey make dem koll di sojas and di guards oga kom meet am for di temple, where e for make kovenant and swear with dem. Den e show dem di king pikin
So di sojas oga kon do evritin, just as Jehoiada kommand dem. E bring all en men kom, both doz wey dey work for Sabat Day and doz wey nor dey work.
Nebuzaradan katch Priest Seraya, Zefanaya di sekond priest and di three pipol wey dey guide di gate, den e karry dem go as prisonas.
From Levi: na 4,600 sojas.
Zadok wey sabi fight well-well and 22 oda leaders for di family.
Na Kemuel pikin Hashabaya dey lead Levi pipol, but na Zadok dey lead Aaron shidren-shidren.
Finehas wey bi Eleazar pikin, na-im dey lead dem before and God dey with am.