25 From Simeon: na 7,100 sojas.
As Israel dey for di land, Reuben kon go sleep with Bilhah, en papa girl-friend and Israel kon hear wetin happen. Jakob get twelf sons:
Di sons wey Leah born na Reuben wey bi Jakob first pikin, Simeon, Levi, Judah, Issakar and Zebulun.
From Judah: na 6,800 sojas wey dem don train to karry shield and spear.
From Levi: na 4,600 sojas.
Bakbakkar; Heresh, Galal and Matanaya wey Mikah born and dis Mikah, na Asaf grand-pikin wey Zikri born.
E still get Shemaya pikin, Obadaya and na Galal wey Jedutun born, bi en grand-papa. Berakaya wey Asa born, na-im bi Jedutun papa. Na Elkanah bi Asa papa and na Netofat pipol land dem dey stay.