Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 12:21 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

21 Dem bi David ofisas, bikos dem bi strong sojas. Leta, dem kon bi ofisas among Israel sojas.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 12:21
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dis na David strong sojas wey help and make en kingdom stand for Israel.


Wen David go Ziklag, Manasseh men wey join am na: Adnah, Jozabad, Jediael, Mikael, Jozabad, Elihu and Zilletai and na one-one tazon sojas dem dey lead.


Di leaders for dia family na: Efer, Ishi, Eliel, Azriel, Jeremaya, Hodevah and Jahdiel. All of dem na strong sojas wey pipol know well-well for di land.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ