14 Some of dis men wey kom from Gad tribe na senior offisa wey dey kommand tazon pipol, while di odas dey kommand hundred.
Jeremaya and Makbannai.
Five of una go fit win hundred pipol and hundred of una go win 10,000 pipol.
How one pesin go fit porshu 1,000 among dem and two pipol porshu 10,000; if nor bi sey dia Rock sell dem and dia God give dem to dia enemies?