Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 12:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

1 Dis na di men wey join David for Ziklag for di time wey e dey run from Saul wey bi Kish pikin and dis men dey among di sojas wey help am for war.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 12:1
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Afta Saul don die, wen David dey kom back from where e go fight and win Amalek pipol, e kon go stay Ziklag for two days.


E still karry en men and family go stay for di towns wey dey near Hebron.


even di messenja wey kom meet and tell mi for Ziklag sey Saul don die tink sey e dey bring good news kom give mi. I whole and I kill-am. Dat na di reward wey I gi-am for en good news!


Dis na David strong sojas wey help and make en kingdom stand for Israel.


kon sey, “I nor fit drink dis wota, bikos e go bi like sey I dey drink dis men wey risk dia life, blood!” So e nor drink am. So dis na wetin di three strong sojas do.


Den Eliel, Obed and Jaasiel wey kom from Mezoba.


Na Ner bi Kish papa and na Kish born King Saul. Saul born four sons: Jonatan, Malki-Shua, Abinadab and Eshbaal.


Na Ner bi Kish papa and na dis Kish born King Saul. Saul born four sons: Jonatan, Malki-Shua, Abinadab and Eshbaal.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ