33 Azmavet wey kom from Bahurim; Eliahba wey kom from Shaalbon,
Eliahba wey bi Shaalbon pesin and na Jashen born am Jonatan wey bi;
Hurai wey kom from Gaash Valley; Abiel wey kom from Arbat;
Hashem wey Gizon born; Shagee pikin, Jonatan wey kom from Harar;
Na Ahiezer and Joash wey bi Shemaah shidren, wey kom from Gibeah, bi dia kommander. Di sojas na: Jeziel and Pelet wey Azmavet born; Berakah and Jehu wey kom from Anatot.