29 Sibbekai wey kom from Hushah; Ilai wey kom from Ahohi;
Afta dat one, dem fight with Filistia pipol for Gob and Sibbekai wey kom from Hushah kill one giant wey dem dey koll Saf.
Ikkesh pikin, Ira wey kom from Tekoa; Abiezer wey kom from Anatot;
Maharai wey kom from Netofat; Baanah pikin, Heled wey kom from Netofat;
Di eight mont na: Sibbekai for Hushah and na from Zera family for Judah tribe, e from kom and dem bi 24,000 men.