28 Ikkesh pikin, Ira wey kom from Tekoa; Abiezer wey kom from Anatot;
Helez wey bi Paltite pesin; Ira wey bi Ikkesh pesin and e kom from Tekoa;
Abiezer wey kom from Anatot; Mebunnai wey bi Hushah pesin;
Shammot wey kom from Harod; Helez wey kom from Pelon;
Sibbekai wey kom from Hushah; Ilai wey kom from Ahohi;
Na Ahiezer and Joash wey bi Shemaah shidren, wey kom from Gibeah, bi dia kommander. Di sojas na: Jeziel and Pelet wey Azmavet born; Berakah and Jehu wey kom from Anatot.
Di ninet mont na: Abiezer from Anatot wey dey Benjamin tribe and dem bi 24,000 men.
Di sixt mont na: Ira wey Ikkesh wey kom from Tekoa, born and dem bi 24,000 men.