27 Shammot wey kom from Harod; Helez wey kom from Pelon;
Di oda sojas wey do well na: Asahel wey bi Joab broda; Elhanan wey bi Dodo pikin wey kom from Betlehem;
Ikkesh pikin, Ira wey kom from Tekoa; Abiezer wey kom from Anatot;
Di sevent mont na: Helez wey kom from Efraim tribe for Pelon and dem bi 24,000 men.
Di fift mont na: Shamhut wey kom from Izhar family na-im dey lead am and dem bi 24,000 men.