Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 11:26 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

26 Di oda sojas wey do well na: Asahel wey bi Joab broda; Elhanan wey bi Dodo pikin wey kom from Betlehem;

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 11:26
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem still fight with Filistia pipol for Gob again and Elhanan, Jair pikin wey kom from Betlehem kon kill Goliat wey kom from Gat. En spear mout tick rish di shaft wey dem take dey weave klot.


Odas for “Di Thirty” na Asahel wey bi Joab broda; Elhanan wey bi Dodo pikin, wey kom from Betlehem;


Na so Joab and Abishai wey bi en broda take kill Abner, bikos e kill Asahel dia broda for war for Gibeon.


Among di thirty, naim popula pass, but dem nor know am rish di three strong sojas. David kon make am di bodyguards oga.


Shammot wey kom from Harod; Helez wey kom from Pelon;


For di fourt mont: Asahel wey bi Joab broda, na-im dey lead dis group. (En pikin, Zebadaya kon take-ova from am) and dem bi 24,000 men.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ