25 Among di thirty, naim popula pass, but dem nor know am rish di three strong sojas. David kon make am di bodyguards oga.
Na Joab dey kommand Israel pipol soja, while Benaya wey bi Jehoiada pikin dey kontrol David bodyguard.
Dis na di strong tin wey Benaya do and e dey among, “Di Thirty.”
Di oda sojas wey do well na: Asahel wey bi Joab broda; Elhanan wey bi Dodo pikin wey kom from Betlehem;