24 Dis na di strong tin wey Benaya do and e dey among, “Di Thirty.”
Benaya wey bi Jehoiada pikin, naim bi David bodyguard oga. David sons na priests too.
E kill one Egypt man wey hold big spear for hand and tall rish seven and half fit. Benaya attack di man, kollect en spear kon kill-am.
Among di thirty, naim popula pass, but dem nor know am rish di three strong sojas. David kon make am di bodyguards oga.
Dis na di men wey join David for Ziklag for di time wey e dey run from Saul wey bi Kish pikin and dis men dey among di sojas wey help am for war.
Zadok wey sabi fight well-well and 22 oda leaders for di family.