Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 11:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 kon sey, “I nor fit drink dis wota, bikos e go bi like sey I dey drink dis men wey risk dia life, blood!” So e nor drink am. So dis na wetin di three strong sojas do.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 11:19
16 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But make una nor chop meat wen en blood still dey inside am.


kon sey, “Oga God, I nor fit drink dis wota! E go bi like sey I dey drink dis pipol blood wey risk dia life!” So e nor gri drink am.


Nabot ansa, “I inherit dis vineyard from my grand-grand papa. God forbid sey I go give or sell am to yu!”


Di three strong sojas kon force diasef pass Filistia pipol kamp, draw wota from di well kon give David. But e nor gri drink am, instead, e pour am for groun as ofrin to God


Na Joab broda, Abishai dey lead di three strong sojas. E use en spear take fight three hundred men kon kill all of dem, den e kon dey popula with di three strong sojas.


My savants neva ever sey, ‘Awa oga let hunga kill some pipol.’


Bikos dia life dey important to am, e go save dem from pipol wey dey opress and kause wahala for dem.


“ ‘If any Israel pesin or strenja wey dey stay for di land chop meat wey still get blood, God go turn against am and e nor go dey among God pipol again.


E kon tell dem, “Dis na my blood, di kovenant blood wey I pour for evribody.


My flesh na di real food and my blood na di korrect drink.


dem don even risk dia life bikos of mi. So, mi and di whole church dey tank dem well-well.


But Zebulun and Naftali pipol risk dia life kon go fight war.


Make una remember sey, my papa fight and risk en life take save una from Midian pipol hand.


E risk en life wen e fight and kill Filistia pipol. God win big viktory for Israel pipol. Wen yu si and hear am, yu yorsef kon dey happy. So wetin go make yu won sin against pesin wey nor do any bad tin? Wetin go make yu won kill David yor savant for no rizin?”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ