Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 11:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

15 One day, three of en strong sojas among di thirty kon go one rock where David dey stay near Adullam Kave, while some Filistia pipol dey Refah Valley.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 11:15
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Filistia pipol kon go Refah Valley go stay again.


en and en men dey di field centre kon fight Filistia pipol and God make dem win.


Ishmaya wey kom from Gibeon and e popula well-well, bikos e dey join “Di Thirty.” Jeremaya, Jahaziel, Johanan and Jozabad wey kom from Gederah;


Filistia pipol go skata evriwhere for Refah Valley.


E go bi like wen pesin gada rice kon blow di kanda trowey. Just like wen pesin dey blow kanda komot from rice for Refah Valley.


Maresha pipol, God go give una to una enemies wey go katch and skata una town. Den Israel leaders go-go hide for Adullam town.


E from der go Ben-Hinnom Valley go rish di lowland for Jebus for sout (wey bi Jerusalem) and from der, e go on-top di hill opposite Ben-Hinnom Valley for west wey dey di end for Refah Valley for nort.


So, David run komot der kon go stay for one hole near Adullam town. Wen en brodas and family hear sey e dey der, dem kon go meet am.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ