13 E follow David fight Filistia pipol for Pass Dammim. E dey one side for di field wey barley full, even wen Israel pipol bigin run,
e stand fight till en hand bigin pain am and en swod kon gum en hand. God give dem viktory dat day. Wen Israel pipol go meet Eleazar afta di fight, di only tin wey remain for dem to do, na to kollect all di tins wey Filistia sojas die leave.
en and en men dey di field centre kon fight Filistia pipol and God make dem win.
Filistia pipol gada dia sojas to go fight. Dem gada for Soko wey dey Judah. Dia kamp dey for Efes-Dammim wey dey between Sokoh and Azeka.