10 Dem put en weapon for one of dia temple kon hang en head for dia juju wey dem dey koll Dagon, temple.
Wen Jabesh pipol for Ramot hear wetin Filistia pipol do to Saul,
Dem kut Saul head komot, remove en war klot kon send message go evriwhere for Filistia sey, make dem tell dia pipol and juju about di good news.
Dem put Saul swod for Ashtoret temple kon hang en body for Bet-Shan wey bi di town wall.