9 Kush shidren na: Seba, Havilah, Sabteka, Rama and Sabtah. Rama shidren na: Sheba and Dedan.
Kush shidren na Seba, Havilah, Sabtah, Rama and Sabteka. Rama shidren na Sheba and Dedan.
Na Kush born Nimrod and Nimrod kon bi di first pesin wey strong well-well for di world.
Ham shidren na: Kush, Mizraim, Put and Kanaan.
Dis message na about Arabia pipol. Dedan pipol wey dey stay for karavan for di empty kountry for Arabia.
Rhodes pipol dey buy and sell with una; many pipol wey dey stay near sea dey give una ivory and eboni wood, so dat una go give dem some of wetin una get.
Bikos of di tins wey una get, Sheba and Rama pipol dey give una jewels, gold and di spice wey fine pass.