1 Kronikles 1:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English7 Javan shidren na: Elisha, Tarshish, Kittite and Rodan. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |
and dem go know sey na mi ponish dem. “But I go send some of dem go far nashon wey neva hear how I dey great rish or si di great tins wey I dey do. Na with my pawa, I go take send dem go Spain, Libya and Lydia with dia strong men. I go send dem go Tubal and Greece and na dem go tell doz nashons how I great rish.