51 Hadad kon die. Di shief for Edom tribe na: Timna, Alvah, Jetet,
Di shiefs among Esau shidren; among en first-born Elifaz sons na: shief Teman, shief Omar, shief Zefo, shief Kenaz,
Dis na di shiefs name for Esau family, akordin to dia family, place and dia names. Dem bi: shief Timna, shief Alvah, shief Jetet,
Wen Baal-Hanan die, Hadad wey kom from Pau kon take-ova as king. En wife name na Mehetabel, wey bi Matred pikin and na Me-Zahab bi Matred mama.
Oholibama, Elah, Pinon,