45 Wen Jobad die, Husham wey kom from Teman land kon take-ova as king.
Elifaz sons na: Teman, Omar, Zefo, Gatam and Kenaz.
Wen Jobab die, Husham wey kom from Teman kon rule for der.
Wen Husham die, Hadad wey Bedad born kon take-ova as king and e rule from Avit town. E win Midian pipol for war for Moab.
Job three friends hear wetin dey happen to am, so dem kon sey dem go-go greet am. Dia names na Elifaz from Teman, Bildad from Shuh and Zofar from Naamah.
“Doz strong sojas from Teman go fear and dem go kill evribody wey dey Edom mountin.”