42 Ezer shidren na: Bilhan, Zaavan, Jaakan. Na Dishan born Uz and Aran.
Anah son na Dishon. Na Dishon born Hamran, Eshban, Itran and Keran.
Na di kings wey rule Edom land before any king rule Israel pipol bi dis. Bela wey Beor born and e kom from Dinhabah.
Edom pipol wey dey stay for Uz land, make una dey laf naw. Make una know sey dis judgement cup go rish where una dey too; una go drink from am until di drink don shark una and una go kon naked.
Dem travel from Bene Jaakan go Hor Haggidgad