Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 1:33 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

33 Midian shidren na Efah, Efer, Hanok, Abidan and Eldaah. All dis pipol na Keturah sons.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 1:33
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di woman kon born Zimran, Jokshan, Medan, Midian, Ishbak and Shuah.


Midian sons na Efah, Efer, Hanok, Abidan and Eldaah. All dis na Keturah shidren-shidren.


Keturah wey bi Abraham girl-friend, na-im born Zimran, Jokshan, Medan, Midian, Ishbak and Shuah. Na Jokshan born Sheba and Dedan.


Na Abraham bi Isaak papa. Isaak shidren na: Esau and Jakob (wey God shange en name to Israel).


Plenty karavan with kamels go kom una land from Midian and Efah town. Dem go kom give una gold and incense from Sheba town. Pipol go tok about di good tins wey God don do for una!


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ