27 and Abram wey God shange en name to Abraham.
Yor name nor go bi Abram again, but e go bi Abraham, bikos I dey make yu papa for many nashons.
Serug, Nahor, Terah
Abraham born two sons: Isaak and Ishmael.
Na Yu, Oga God, choose Abram kon lead am komot from Ur for Kaldeans. Na Yu shange en name to Abraham.
Joshua tell di pipol, “Dis na wetin di Oga wey bi Israel God tok: ‘Before-before, una grand-grand papa dey stay afta Eufrates River, plus Terah wey bi Abraham and Nahor papa. Dem woship anoda god,