Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 1:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 Eber born two pikin: one name na Peleg (wey mean divide), bikos e born am for di time wen God take divide and make pipol dey speak difren language for di world. Di oda pikin name na Joktan.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 1:19
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem still born some sons give Shem (wey bi Jafet senior broda) and na Shem bi papa to all Eber sons.


Eber get two sons: One name na Peleg, bikos na en time dem take divide di eart and en broda name na Joktan.


Na Arfaxad born Shelah and na Shelah bi Eber papa.


Joktan shidren na Almodad, Shelef, Hazar-Mavet, Jerah,


Strenjas go kom from Cyprus kon ovakom Assyria and Eber, but dem too, go die forever.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ