16 Arvad, Zemar and Hamat pipol.
Arvad, Zemar and Hamat pipol. Leta, Kanaan family kon skata
For di temple, Solomon and all Israel pipol kon celebrate Shelta Feast for fourteen days. Many pipol kom from Hamat Road wey far well-well for nort and from Egypt borda for sout.
Hiv, Ark, Sin,
Shem shidren na: Elam, Asshur, Arfaxad, Lud and Aram. Aram shidren-shidren na: Uz, Hul, Geta and Meshak.
Di men wey dey padol una kanoe, na from Sidon and Arvad dem from kom. Na una men wey sabi work dey drive una ship.
and from der, una go draw anoda line go Lebo-Hamat. E go kontinue from der go Zedad.