Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Korintians 9:27 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

27 Instead, I dey kontrol my body kon make am my slave, so dat afta I don prish di Good News give odas, God nor go rijet mi.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Korintians 9:27
23 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But God tell wiked pipol: “Wetin make una dey learn my laws and dey pritend sey una dey obey my kovenant?


Dia small-small seed and branches na from di same material; all of dem na pure gold wey dem melt.


Dem go koll dem yuzles silva, bikos mi wey bi God, don rijet dem.


but bikos dis woman dey disturb mi, I go make sure sey e get wetin e suppose get, oda-wise e nor go let mi rest with dis en beggy-beggy wey nor dey finish.’ ”


Wetin pesin go gain if e get di whole world, but e luz en soul?


so dat e go take Apostle Judas, wey kill ensef, place.”


Bikos if una dey follow sin, una go die. But di Spirit pawa go kill all di bad tins wey una dey do, so dat una go get life.


So, if food wey I dey chop go wound pesin wey dey follow Christ, I nor go ever chop meat again, so dat my brodas and sistas nor go sin.


Pipol wey dey run, dey train well-well, so dat dem go win crown wey nor dey last, but wi dey run for crown wey go last forever.


I don do hard work; nor sleep for many nites; food and wota go dey hongry mi; many times, I nor get food to chop. I don dey for kold and I nor get klot to kover body.


So make una kill evry bad karata wey dis world dey bring: Like to dey sleep with pesin wey una nor marry; dey bihave anyhow; follow dis world tins; dey do bad tins; long-trot and to serve juju.


Make yu run from doz tins wey dey hongry yong pipol to do, so dat yu go please God forever. Den yu go fit love and stay for peace with odas wey dey serve God with klean heart.


My friends, I dey beg una, since una bi strenjas for dis world, make una nor follow di tins wey pipol like to do, bikos dem dey distroy pesin soul.


Since dem komot from di rite way, dem don miss road, bikos dem dey follow Balaam, Beor pikin, wey love bad tins!


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ