1 Korintians 9:22 - Holy Bible Nigerian Pidgin English22 Wen I dey with pipol wey get weak faith, I dey live as dem dey live, so dat I go fit win dem. I dey do evritin wey I fit do, so dat I go fit win evribody wey I fit win, kom meet Christ. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |