1 Korintians 9:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English13 Una nor know sey doz wey dey work for di temple dey chop food wey pipol bring kon give God for der? Abi una nor know sey pesin wey dey serve for altar na from der e for dey chop? အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |