Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Korintians 7:36 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

36 But if yu get patina and yu nor fit kontrol yorsef, den make yu go marry. Nor-tin dey bad for dat one.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Korintians 7:36
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Make una marry kon born shidren. Make una shidren marry kon born shidren too, so dat una go plenty for di land.


Dis na how dem take born Jesus Christ. Wen Mary en mama don ready to marry Josef, before dem bigin sleep togeda, Mary kon si sey e don get belle with Holy Spirit pawa.


If anybody drag yor shirt with yu, make yu gi-am yor koat join.


Wetin I dey tok na for una own good, nor bi to make una slave. I wont help una to dey live betta life and to love Christ pass any oda tin.


But e betta, if yu fit kontrol yor body sey yu nor won marry naw.


But if dem nor fit kontrol demsef, make dem marry, bikos e betta make pesin marry, dan make e dey tink bad tin for en mind.


I go keep one man for yor family and e go serve mi as priest. But I go blind en eye; e nor go get hope and all yor shidren and shidren-shidren go die yeye deat.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ