Dat time, e go bad well-well for wimen wey get belle or get small pikin for hand! Strong wahala go kom for dis land and God ponishment go fall for pipol head.
If pesin wey neva marry before kon marry, e nor sin. But, pipol wey don marry go face plenty wahala and I dey try to help una, so dat una nor go face dat kind wahala.