1 Korintians 7:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English2 But make una nor for dey do ashawo, e betta make una marry. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |
Den wen dia papa and brodas kom meet us with vexnashon, wi go tell dem sey, ‘Abeg make una sorry for us. Make una allow dem marry una dotas, bikos wi nor fit find wife for all of dem wen wi distroy Ramot. And nor-tin go do una if una break di vow, bikos una nor really marry una dotas give dem from una mind.’ ”