Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Korintians 7:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 For evry church, I dey tell di pipol sey make dem remain as dem bi wen Oga God Jesus choose and koll dem to bi en own. Naw, na di same tin I dey tell una so.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Korintians 7:17
18 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Many men nor fit sleep with woman, bikos na so dem born dem, some na human being do dem like dat, but odas na bikos of God Kingdom. Anybody wey fit asept wetin I tok, make e take am like dat.”


Live yor life so dat yu nor go kause trobol for Jew or Greek pipol or for pipol wey dey God church.


Dis na how dem dey do tins for God church, so nobody go fit follow mi kworel for wetin I dey tok.


But if anybody really dey hongry, make e chop kom from en house. Den wen una dey togeda, una nor go kondemn unasef. So wen I kom, I go tell una oda tins wey una suppose know.


bikos God wont make dem do evritin well. Wen God pipol meet for church,


Wen una kollect money from God pipol, I wont make una do as I tell di pipol wey dey di church for Galatia sey make dem do.


Na to enkourage una make mi send Timoti, my son wey I like and wey love Christ kom meet una. E go tell una how I dey follow Christ and di tins wey I dey prish about Christ for evry church.


If yu don already sekonsaiz, make yu dey like dat. If dem neva sekonsaiz yu, make yu nor sekonsaiz.


Make una stay as una bi wen God choose and koll una.


How I wish sey all of una bi like mi. But di gift wey God give us nor bi di same.


Apart from dis tins, my mind dey heavy mi evriday as I dey tink of how I go take help all di pipol wey dey God church.


And di broda wey all di church dem dey praiz, bikos of how e dey prish di gospel, wi dey send am follow Titus too and


But di pipol for di church wey dey Judea, nor know mi.


My brodas and sistas, na di same tin happen to God church for Judea and una wey bilive Christ for der don still sofa pain from una kountry-men wey bi Jew pipol.


So, bikos of una faith and how una dey bear wahala and sofa, wi dey use una boast to all di pipol for God church.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ