Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Korintians 7:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 Even doh I dey tok on my own, I nor tink sey God go tok anytin difren from wetin I dey tell una about marriage. Di only tin wey I fit do na to give una my advise. If yor wife nor dey follow Christ, but e sey e go follow yu stay, make yu nor drive am.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Korintians 7:12
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

but if e leave am, make e nor marry again or make e go back go setol with di man. And make husband nor leave en wife too.


If yor husband nor dey follow Christ, but e sey e go follow yu stay, make yu nor run leave am.


Koncerning pipol wey neva marry before, I nor get any kommand from Christ to give una, but I go advise una as pesin wey una fit trust, bikos God dey show mi mesi.


If yu don marry, nor leave yor marriage. If yu neva marry, make yu nor worry yorsef about am.


Wetin I dey boast about so, nor bi as Christ wont make I boast, instead, I dey tok like fool.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ